Lyrics

Bruh, man on a mission, no competition Me I fit give anything but never give up Forever do well, in any duel You know say all I do is win I never do Ls One in a million, put all my milli on me, for the early morn EP ii steady cooking till till dawn Erring we no fit stress E be follow come So many bigger than me Many I'm bigger than I look at my self as a failure if I count the pocket of another man So many higher than me Many I'm higher than I look at myself as a failure if I count the pocket of another man The money the money go The money, the money go go come The money go go go go go The money, the money go The money, the money go go come Wetin no get option, I must do in theory No dey let anything wey go spoil my POV Every single day me I dey wrestle poverty Manna fall on us, so we change it to opp O Opp opor My baby no fo, when you no get level, them dey call you oloshi If plan A dey shake, we abort, I be pro choice and my multiple choice is giving dstv So many bigger than me Many I'm bigger than I look at myself as a failure if I count the pocket of another man So many higher than me Many I'm higher than I, look at myself as a failure if I count the pocket of another man The money, the money go The money, the money go go come The money go go go go go The money, the money go The money, the money go go come
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out