Lyrics

Ayiiiiiii Je omo Oga Network Kapaichumarimarichupako Na when man wake e morning start o Day weh never finish never spoil hope full am oo Man na man when something dey with man Person weh collect o na him correct ooo Obagoooo (obago) Obagoooo (obago) E don enter (e don enter) E don enter 00 (e don enter) Obagoooo (obago) Obagoooo (obago) E don enter (e don enter) E don enter 00 (e don enter) Na chairman weh dey try Na him boys dey loyal for Chukwu gozie money sweet oo Anyi afula Ihe anyi nacho I trade my sleep to slips oo My paper turn to Cheqe All the hustle back then I swear down me I nor regret Oya no body follow the guy when everything nor better So many people wash me A lot of people use me kpa Won ni mi o le make e Won ni mi o le lo far Won ni Mo ma relegate (kilowi) Moni kan woju mi Pe omo tan wo yi ni jokan se won ma appreciate (kilo so) E nwere ego Ijikwa ego Ego nwere ejigbo weight You nor go fit relate oo Na every day container Dey land o. Poverty na double trouble oo Thank God say blessings double oo for life Obagoooo (obago) Obagoooo (my slips) E don enter (for sleep) E don enter 00 (e don enter) Obagoooo (obago) Obagoooo (oba oba oba) E don enter (e don e don e don) E don enter 00 (e don clear) When e reach your turn to buy Market go still Dey where e Dey Bicycle talk say journey far Nor mean say wheelbarrow nor go try Na time e go take snail go still reach where e Dey go My mummy say pikin nor worry your result go come Obagoooo (obago) Obagoooo (my slips) E don enter (for sleep) E don enter 00 (e don enter) Obagoooo, (oba) Obagoooo (oba oba oba) E don enter (e don e don e don) E don enter 00 (e don clear)
Writer(s): Evans Ifeanyibema Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out