Lyrics

Tee-Y Mix Yeah, yeah-yeah-yeah When you hear me say Logo Kilo fi mi pe gan Me wey never start You way never ṣetan to see that I'm blessed and rich I'm moving enough At my own pace Koto da lẹ isu a jina Ola o se bi kan Just so you know Ọrun lo mẹni to ma la Just so you know You cannot do pass yourself Don't worry 'bout things You cannot change Be free enjoy yourself, eh Don't worry 'bout me You cannot help Still searching for me, oh Oh, I'll be alright Monday to sunday Chop life my own way No dey for rat race, uh-huh Dem go pay Closer I must stay Till that day I go ball Nothing wey go spoil (Babalawo mo wa bẹbẹ) (Oni kin mama fowo kẹnu) So many life experiences Don turn me to person wey get sense I dey count my blessings Day by day no stressing Isẹ oluwa ko s'ẹni to ye Ise oluwa ju ti alfa lọ Awa ma ridi lo lorun mi So I say don't worry about me I'll be okay As long as God dey my side Mo mama fo loke, eh Don't worry about things You cannot change Be free enjoy yourself, eh Don't worry 'bout me You cannot help Still searching for me, oh Oh, I'll be alright Monday to sunday Chop life my own way No dey for rat race, uh-huh Dem go pay Closer I must stay Till that day I go ball Nothing wey go spoil (Babalawo mo wa bẹbẹ, mo ma dolori rẹ with or without you) (Oni kin mama fowo kẹnu) Oh, I'll be alright Monday to sunday Chop life my own way No dey for rat race, uh-huh Dem go pay Closer I must stay Till that day I go ball Nothing wey go spoil
Writer(s): Mohammed Animashaun, Temitayo Ibitoye, Ikuforiji Abdulrahman, Alexander Uwaifo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out