Music Video

Kilode
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Prince VNS
Prince VNS
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince VNS
Prince VNS
Composer
Nomshimmi
Nomshimmi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Barnabas Waziri
Barnabas Waziri
Producer

Lyrics

Ahhhhh Kilode Kilode oh Kilode kilode ye Ahhhhh Kilode Kilode oh Kilode oh Kilode oh Walai talai This wan na lie Shoe wey I Dey buy 2 point 5 Now the matter don pass my eye Economic don japariwo Citizens no joy anymore Olokpa sef turn boss who for know Now you gas Dey do things with who you know Even your guy sef fit to jonz Somebody closey my eyes I no wan see this kind life Back then we ball with 2,5 Governmenty play us wayo And some people say them try oh Shey you well abi you mad oh Wayoo Wayoo We don cry oh Ahhhhh Kilode Kilode oh Kilode kilode yee Ahhhhh Kilode Kilode oh Kilode oh Kilode oh So called leaders of tomorrow don wake When dem bin de tell us naija go better e don tey Omo shit just keeps getting wilder like Deontay We don speak We don cry We don pray Different toilet but the same old shit Different government but the same old clique Man Gaddemit I'm sick A bullet in your head if you speak These motherfucking nigga's will milk you Till they get to their peak Government wey no care about its people The people don too stand So tey dem don cripple Double wahala but now e be like na triple God Abeg shine your light Make your people see through E don scatter for this naija With this sapa Be like say I go japa I don tire for this matter This kind want to dey make me jaburata E don scatter for this naija With this sapa Be like say I go japa I don tire for this matter This kind want to dey make me jaburata Somebody closey my eyes I no wan see this kind life Back then we ball with 2,5 Governmenty play us wayo And some people say them try oh Shey you well abi you mad oh Wayoo Wayoo We don cry oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out