Lyrics

King to the O to the T King OT on this one Voice of the Oracle Real men are men that Will give update and things that will benefit you A friend in need Is a friend in deed U no real men wey I Stuck indeed Look well before u leave If they ain't talking money Just delete Better be a jewellery and be free for street wetin senior boy Talk no be wetin we see (Chorus)×2 UCHENNA talented rapper UCHE JIDE mic the ogbee Will tremble But the problem be say Things upon things for Better lifestyle dey wotoporious You wan enter Street Secure the bag wey The same mouth wey Cry begin dey laugh Early mo mo male Call j Etiba Street get Grammar ifem Sometimes e go good sometimes e go tough Rainy days are come Sometimes e go rough
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out