Lyrics

Nobody can test me In the game we flexing Counting down my blessings Shey you wan the check me now Shey you wan the check me now Shey you wan the check me now Nobody can test me, In the game we flexing Counting down my blessings Shey you wan they check me now Shey you wan they check me now Shey you wan they check me now Me and money for life You no fit put asunder Fit put asunder eh Number one top boy That's a reminder That's a reminder eh I got my dark shades on I no send any bagger Bagger uhm your father Uhm uhm uhm, your father Eh eh eh your father King of them khlans I no send, anybody I no dey worry As long it's, not for me Awon Temi wanbi Awon Temi wanbi Dey wan know how I dey, I dey Dey wan know wetin you dey pay, the pay Una never hear the case, no Una never reach the base, base oh oh They go like replicate Wetin I dey run for my yango odumodublvck I dey feed am with my sample Original pattern I dey go hard on my hustle Anybody wey go They go like replicate Wetin I dey talk for my yango They no fit to comprehend I spoke it in my parable Permit me to dabble In my capping I am capable Yea Incredible! Pikin wey the fuck up e go chop knock Anything I talk them say na top notch Alubarika I get e full cup Fuck up no dey last I need to get up on my feet And fill up every cup I want to sip from Sapa no dey bother me a big boss 1990 something came In this war Since when I was one I was I was testing for the top top I dey put am in a drop top So she fit raise her hand and praise God Blow Cocaine in my tub I'm not sure Ah Odumodublvck Nobody can test me, In the game we flexing Counting down my blessings Shey you wan they check me now Shey you wan they check me now Shey you wan they check me now Nobody can test me
Writer(s): Apelegan Olawole Emmanuel, Khalid Suleiman Chibuikem, Owhonda Chibueze Kel, Tochukwu Ojogwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out