Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kmp Vibes
Kmp Vibes
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kmp Vibes
Kmp Vibes
Songwriter
Timi Beke
Timi Beke
Songwriter

Lyrics

Waterside Tradition nor be superstition Na the same people give us ammunition Na the same people write the constitution Give us obligation Demonize our religion Tradition nor be abomination Africans reject this contradiction Wake up lift yourself from condemnation Cos your redemption dey your tradition Waziri Na goldsmith from auchi Tafawa Na farmer from Bauchi Na the work wey Dem inherit From their forefathers Na the job wey dey learn From their forebearers Dem carry sand bless their hands So that one day The world go know their craft And everything them plant Go just dey grow like grass Bad man nor dey rest Dem sow their tares Dem carry our tradition Rub am for sand Dem give us imitation Call am first hand Dem give us some donations But all Na scam Just for you nor to understand Tradition nor be superstition Na the same people give us ammunition Na the same people write the constitution Give us obligation Demonize our religion Tradition nor be abomination Africans reject this contradiction Wake up lift yourself from condemnation Cos your redemption dey your tradition This one nor be ordinary feeling Sapa nor fit enter my unit eh No matter how much be the billing Nature bless my environment With everything Africa Motherland eh Mama bless African Put jara We only grow richer Africa Strong hand ehh If you throw away your tradition You only grow weaker we were born As true kings and queens (oh o) We trade our crowns For mental slavery (oh no) We forget our kpokpo garri But anytime e red Garri Na all and sundry Tradition nor be superstition Na the same people give us ammunition Na the same people write the constitution Give us obligation Demonize our religion Tradition nor be abomination Africans reject this contradiction Wake up lift yourself from condemnation Cos your redemption dey your tradition
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out