Music Video

Idan 1999
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseyi Enoch Johnson
Oluwaseyi Enoch Johnson
Songwriter

Lyrics

Since 1999 Boys no Dey shine teeth at all 1999 dem no get joy at all 1999 dem go run you things for street 1999 dem go chop you like biscuits Emi idan gan gan Emi idan gan gan Emi idan gan gan Emi idan gan gan Do anyhow to sho e lo Awon Omo Ko Omo To ba kae e lo Oma ti rogo gan Bèère lòwo Dele Won ma le won lèrè Boys don Dey para Awon boys won sere If you no Dey do Wetin boys dem ask Dem go fuck you up like na their right Oga ade Dey your Dey Me no Dey para Me just one gbese Today na today I go escape All the money dem call fit buy one Benz So many beating i collect that day Na Wetin make me strong like this Dem no even look my Uche face Lagos no surprise me again They want to put fine boy for shame I thank God I find my way Jireh no Dey forget ye When him son Dey for gbeke Since 1999 Boys no Dey shine teeth at all 1999 dem no get joy at all 1999 dem go run you things for street 1999 dem go chop you like biscuits Emi idan gan gan Emi idan gan gan Emi idan gan gan Emi idan gan gan Do anyhow to sho e lo Awon Omo Ko Omo To ba kae lo Oma ti rogo gan Emi idan gan gan Emi idan gan gan Emi idan gan gan Emi idan gan gan Do anyhow to sho e lo Awon Omo Ko Omo To ba kae lo Oma ti rogo gan
Writer(s): Oluwaseyi Enoch Johnson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out