Lyrics

Oh, ah, la, la, la Ura I say na Ura, Ura, Ura, Ura, yo Many things wa dey for my head oh Me I no go fi comprehend, no, no, no, no I say na Ura, Ura, Ura, Ura, yo Na so me self I see am for Russia Now tell me wat they fighting for, now I say me I'm a lover So dem break ma heart they turn a gutter Some of dem brave dey be saying I'm left over Mi i don see many people wey dey gboda Õła I say me I'ma give away king Give from my free manna Na you dey hate manna Tell me I'm stupid man Because I do for you You come dey see me fool Oh, my Lolo I be smoking all night, I don kolo What the west did to us I no fit forget Oh yeah, the slave times don pass Oh yeah, make dem give us chance, oh no Oh, my Lolo I be smoking all night, I don kolo What the west did to us I no fit forget Oh yeah, di slave time don pass Make dem give us chance, oh na No coni', no more coni No coni', no more coni No coni coni tins I no won do anytin with ur ass no more Leave our continent Say you bust a lot, you bust a lot Nothin' when you sabi Just they vok alot You vok a lot, your currency, you boost a lot You fix the price, you fix the price Turn urs to trash and you want to buy, you want to buy Placing trade like you own we What you do, what you do, we can do what all you do You dey specialize, in spread lies So they can disable our life Tag us bad, paint us bad Kill our wives and kill our dad And take our gold and diamonds And make us poor in the name of democracy Hate wa we get for your people, you don't know Kept that your space, very soon you will know The more you see, the more you read The more you understand, Ura I know my brothers Africa Unite
Writer(s): Onoakpofure Iblack Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out