Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Onome Benson
Songwriter
Lyrics
Hey Rozzay I got your voice note
And I don't know I want us to work out
But we never understand each other
And I feel like it's going to be so much
Stress and drama, maybe we should call
It a quit
I dey run I dey run
I dey run bi ti usainbolt ahhh
Anytime Wey we see We dey fight
Like You be Israel adesanya
Open up open up baby
Open up to me
Show me love show me love show me say
Show me let me see
Baby don't do that baby don't order the Jameson
I be playboy before but now I don comot my team
Open up open up baby
Open up to me
Show me love show me love show me say
Show me let me see
Baby don't do that baby don't order the Jameson
I be playboy before but now I don comot my team
Back in the days I Dey jazz up
Fine fine kele I dey, dem yemi alade
Type me I dey like chop
As a sociologist I dey socialize Mo je Awon masscom
Back then I be bad boy
Inside church I be pastor
And If love is all you want
I'll be knocking on your door
Open up open open up
Baby open up to me
Show me love show me love show me
Say Show me let me see
Baby don't do that baby don't order the Jameson
I be playboy before but now I don comot my team
Open up open open up
Baby open up to me
Show me love show me love show me
Say Show me let me see
Baby don't do that baby don't order the Jameson
I be playboy before but now I don comot my team
Maybe we should just call a quit, Take care
Writer(s): Onome Benson
Lyrics powered by www.musixmatch.com