Lyrics

E no de ever sour (...) Plenty people wan beef us But e no de dey the menu Make money and leave talk For lassisi Elenu Many kings but just one Kabiyesi for heaven Because everybody get e level (yeyeye) See the place wey I come from Everyone is a rebel Na special connection Angel fit meet the devil And na who de beat drum Na e control the gbedu So my nigga You better be careful Nevertheless I'm not bullet proof No be de vex If I correct you Use that your vex But your momentum To be successful Na for your own good Cover your tears That's what the men do Down with the best With the baddest tune Go make the mends down in the restroom Cos who get life e no get excuse (...) Me I no come for long talk... Money no fit to stop clock... Suffer no fit be my potion (chai) Na for who Dey for Hong Kong Dem for like make I lock up Me I for like make I lock up But I no fit take eye see ikebe, Come de still call am bum bum. Me I no come for long talk Money no fit to stop clock... Suffer no fit be my potion (chai) Na for who Dey for Hong Kong Dem for like make I lock up Me I for like make I lock up But I no fit take eye see ikebe Come de still call am bum bum (...) Challe Who no know road Na e de jam people motor Na e de compare Camaro with Volvo Think say Boko haram e Dey for Borno If you see am give am koboko Challe no go put o Eje-Jesu no be Zobo Who de cheat na who dem catch with the choke o Who de win case no be first to call the popo Brother man say iyo kokoko Man be your brother's keeper Like you are Peter Cheque Cos e never too tey wey I left (Say)Police no be your friend All because I'm smoking in a Benz I gahs to give am 2k with abeg Guy man make you use your widas When you Dey with men Make you no go tell egede fem You be jew but e no mean say Dem born you for Jerusalem Challe no go do pass yourself (...) Me I no come for long talk Money no fit to stop clock.(eh) Suffer no fit be my potion.(chai) Na for who Dey for Hong Kong Dem for like make I lock up Me I for like make I lock up But I no fit take eye see ikebe Come de still call am bum bum (...) (I say), Who no know road Na e de jam people motor Na e de compare Camaro with Volvo Think say Boko haram e Dey for Borno If you see am give am koboko Challe no go put o Eje Jesu no be Zobo Who de cheat na who dem catch with the choke o Who de win case no be first to call the popo Brother man say iyo kokoko (...) Me I no come for long talk Money no fit to stop clock Suffer no fit be my potion ...(chai) Na for who Dey for Hong Kong... Dem for like make I lock up... Me I for like make I lock up... But I no fit take eye see ikebe Come de still call am bum bum
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out