Lyrics

Gbaladun gbaladun gbaladun Jeje I do my thing o Poverty no fit my skin o Jeje I do my thing o Titikati A se party A mu casamigos, a mu brandy My life no hard no be khaki I no be small pikin and I no wear nappy Physically I dey Naiji But my soul trabaye go dey yankee See my G, I no get energy Energy I no get energy ah Gbaladun Gbaladun Gbaladun Jeje I do my thing o Gbaladun Gbaladun Gbaladun Poverty no fit my skin Gbaladun Gbaladun Gbaladun Jeje I do my thing o Gbaladun Gbaladun Gbaladun Poverty no fit my skin Sho ti jasi Living my dreams I remember when dem dey use me tayin Dem go dey act like I'm speaking Chinese When the gbedu drop now Dem go crazy like this Titikati a se party A mu casamigos, a mu brandy Everybody pack food Dem be like sardine I no be small pikin and I no wear nappy Tell your daddy Sho legal-ly Sho mo what's up Sho ti koja 19 Oya ja mi If you carry Oya ka ri If no be ordinary ah Onome see I young and I fresh We dey give dem down to Bangaladesh I dey vex and I get cash And I gat Yeye and I gat Yass Yasss Yasssss Gbaladun Gbaladun Gbaladun Jeje I do my thing o Gbaladun Gbaladun Gbaladun Poverty no fit my skin
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out