Lyrics

No be juju No be juju or if na juju e for don cast So e never too tey M talking about last Tuesday When mama call me say omo mi ma sunle Joor dide eh no holiday for a hustler All night all day no sleep for a hustler For a hustler ahhh ah Na just GOD omo e no get any formula She say as them sabi money Them go sabi you too As long as you get GOD no be issue If your charger no spoil I promise you your battery go still full So you gatz to work and pray Till reach your balling day Yes I know no be small thing eh Rome wasn't built in a fucking day So I tell my guys make them take a chill pill Cus no be everybody e easy for for the street eh To get your own money e dey sweet To get your own money e dey sweet So I tell my guys make them take a chill pill Cus no be everybody e easy for for the street To get your own money e dey sweet To get your own money e dey sweet Shebi lola Oluwa at'atileyin Anobi Ama rire gba Hallelujah salvation and glory koni le mowa No be juju No be juju or if na juju e for don cast Omo e for don cast I be that boy wey them no show love I dey do my thing oo oou Omo olofo tolorun gbe ogo fun (you dey watch me Shey) Shebi temi bawa ireti shi n be As long as the sun still dey shine Ibi toma de you go still reach there I promise you your pay day dey near Na just the challenges you go bare E go clear you sef go collect Your budget no go fit size your pocket Ohh noo Shishe Shishe gidigan ma shole Dem no dey catch late comer for here Anytime lomo ope le gbope So I tell my guys make them take a chill pill Cus no be everybody e easy for for the street To get your own money e dey sweet To get your own money e dey sweet So I tell my guys make them take a chill pill Cus no be everybody e easy for for the street To get your own money e dey sweet To get your own money e dey sweet Shebi lola Oluwa ati atileyin Anobi Ama rire gba Hallelujah salvation and glory koni le mowa No be juju No be juju or if na juju e for don cast Omo e for don cast
Writer(s): Temilade Adekoya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out