Lyrics

Hey wavy I watch my pairs walk apart Far different from mine And I grew more confidence With my own solitude Pepper dem atarodo Dey wanna stop me I don go go Jalla jalaluhu ni koko So make you no think you be the koko oh Many days and plenty days When be say no money dey I dey steady working everyday Ko si holiday 9-5 say we on the Go oh Coz everything I want is expensive gan Jaiye ori mi want no drama gan Pull up all white in my lious Vuitton Ori mi ma sun Mo ni ki gbera tan Coz as money no dey oh Baba ni no ke pe oh Baba make you hear me oh As I dey work in progress I dey pray for success I know God is God God is one Nd Muhammudu is rusolulahi Every good thing make he be for me Kun faya kun Make he be for me Coz oh no oh no Sapa fit make he man jugo Ya robbi shey mi lomo tan so And everywhere me I go Make them show me love Ko ma she ri mi tan Ki aye Mi ko ma se si sugbon He get some days wey I no get kobo Those I no fit turn up Mi o de le toro See I have seen it all O won ti oju ri ti enu kole so But everyday by day i look up to God Make he guide my way make I no go fall off Them wan do me juju Toripe wo ni inu won o dun Some say Mo gawu Mo gawu but daily 6figures ni ara fe ayii Why 7 go 8 9 ayii I put my life on this grind (oh oh) Nd if I die young Sing my songs so loud Don't you cry I know God is God God is one Nd Muhammudu is rusolulahi Every good thing make he be for me Kun faya kun Make he be for me Coz oh no oh no Sapa fit make he man jugo Ya robbi shey mi lomo tan so And everywhere me I go Make them show me love God is God That means you're a creature Whom he created (nanana) In him you live and move have you being Your heart won't even beat apart From his hands in your life (oh no no no) The mind you use to suppress the truth of is Existence is sustained and upheld by him
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out