Lyrics

Stay high Stay bless We Dey high No vex She Dey vibe No vex, no vex, no vex See my kele no dey try Birkin bag, see I bought her twice We go shopping we don't care about the price You my type cause she gat thick thighs Smoke all night Kele no dey try She overseas and I love her style Birkin purse then I bought em twice See how I hit it and the boy toh bad Boy toh bad I be omo oro so I get it She don't wanna roll so I dead it I no dey post my debit She be olosho so I get it I be omo oro so I get it She don't wanna roll so I dead it I no dey post my debit She be olosho so I get it Baby girl o ma kpa mi na She dey shack like Sabrina Why you just dey do over sabi na Je ka lo sí ile mi ni bariga Aye I gat money, I gats spend it She like money so I buy her fenty All my boys, we dey ball like Benzema If you no dey do just leave me please I don't like girls wey dey stress me please All these boys wan dey suck this steez I got money so I spend these P's Leave me alone she don't wanna go I don't like that, get off my phone Bum bum pa pa She don't wanna go so I give her tatatata See my kele no dey try Birkin bag, see I bought her twice We go shopping we don't care about the price You my type cause she gat thick thighs Smoke all night Kele no dey try She overseas and I love her style Birkin purse then I bought em twice See how I hit it and the boy toh bad Boy toh bad I be omo oro so I get it She don't wanna roll so I dead it I no dey post my debit She be olosho so I get it I be omo oro so I get it She don't wanna roll so I dead it I no dey post my debit She be olosho so I get it Stay high Stay bless We dey high No vex She dey vibe No vex, no vex, no vex Leave me alone she don't wanna go I don't like that, get off my phone Bumbum pa pa She don't wanna go so I give her tatatata I be omo oro (I get it) She don't wanna roll (I dead it) I no dey post my debit She be olosho (I get it) I be omo oro (I get it) She don't wanna roll (I dead it) I no dey post my debit She be olosho (I get it)
Writer(s): Favour Ikemefuna Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out