Lyrics

Dem say my head too big for the crown to fit Dem say my talent sef na counterfeit (Oh ah) Somebody light a fire near my feet (Oh near my feet oh yeah) Why does it feel so fing hard to breathe I'm just a young kid wey no dey fear to dream Life is a jungle somebody pray for me Never let my weakness take control of me Cause mama told me someday i'd be king Paapa ra ra re ra ra re Paapa ra ra re ra ra re If only men were God If only men were God Paapa ra ra re ra ra re Paapa ra ra re ra ra re If only men were God If only men were God Me no need validation oh No blue tick or verification Turn the pain to motivation When my gbedu take over the nation oh Me no need validation oh (oh validation) No blue tick or verification (verification) Turn the pain to motivation When my gbedu take over the nation oh Cause I was born to win Make dem talk their shit Say e too sure for me I be God pikin oh Cause I be God pikin ooo I'm just a young kid wey no dey fear to dream Life is a jungle somebody pray for me Never let my weakness take control of me Cause mama told me someday i'd be king Paapa ra ra re ra ra re Paapa ra ra re ra ra re If only men were God If only men were God Paapa ra ra re ra ra re Paapa ra ra re ra ra re If only men were God If only men were God Listen to this gospel from the ghetto Post it on your wall like a gecko Na only me dey paddle my canoe Manna don grind for this eko oh So many sermon and prophecy Many many things wey my eye don see So many sermon and prophecy Omo na light I dey see I'm just a young kid wey no dey fear to dream Life is a jungle somebody pray for me Never let my weakness take control of me Cause mama told me someday i'd be king Paapa ra ra re ra ra re Paapa ra ra re ra ra re If only men were God If only men were God Paapa ra ra re ra ra re Paapa ra ra re ra ra re If only men were God If only men were God
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out