Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jam Boy
Jam Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
michael jacob adukwu
michael jacob adukwu
Songwriter

Lyrics

Have been smoking since no be benson switch No Dey do that kind thing my money fat like buju benson Mofe gbe Cana de Canada ah ah aye akamara Wahala lode bayin Fagbo jeun dobo Skuchies no be zobo Emi gan gan jaja Jaja of opobo Fagbo jeun dobo Skuchies no be zobo Emi gan gan jaja Jaja of opobo Emi gan gan lomo tan so Jaja of opobo Emi gan gan lomo tan so Jaja of opobo If shayo no go kill man If Igbo no go kill man If woman no go kill man So wetin you go con kill man Dem say something must to kill man I ask from my P man he say make I no work harder Say make I work smarter cause poverty dey kill man Fagbo jeun yobo no be bad thing my bro Make fela kuti no try wetin boys dey smoke 1967 Wetin dey reign na Igbo 20 something something you go feel am na kolo Fagbo jeun dobo Skuchies no be zobo Emi gan gan jaja Jaja of opobo Fagbo jeun dobo Skuchies no be zobo Emi gan gan jaja Jaja of opobo Emi gan gan lomo tan so Jaja of opobo Emi gan gan lomo tan so Jaja of opobo
Writer(s): Michael Adukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out