Lyrics

Give me that frequency charge me up like solar Sey make you be my guest, make we break that kolanut Yarinya gat the ukwu in abundant bundant Shey u go swallow me Be the whale I'm Jonah Wahala full body Baby too sojiii ooo Kolere bodiii Na you i want for real ooo Baby just gum body make we tanwa tanwa ooo I go play the fool, so be my Christian Ronaldo LORD OF THE SOUNDZ Professional fi yo tactics Give u the vibe from the 90's The manager to ur panties With mouth odour issa bad kiss And when we hold that meeting in my closet, ya ya Give you my gbola, ya ya No gbola badder, ya eh eh Give me that frequency charge me up like solar Make you be my guest,make we break that kolanut Yarinya gat the ukwu in abundant bundant Shey u go swallow me Be the whale I'm Jonah Wahala full body Baby too sojiii ooo Kolere bodiii Na you i want for real ooo Baby just gum body make we tanwa tanwa ooo I go play the fool, so be my Christian Ronaldo Wiggle down Dem gyals dem juicy Roll it down, I like am juicy So make i do my duty yeahh So make i do my do I love the ginger, baby just dey ginger me Wan chop your suya, aboki no reduce my meat
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out