Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
M3LON
M3LON
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fetuga Ademola
Fetuga Ademola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SashTheEnginge
SashTheEnginge
Producer

Lyrics

(Melon) (Angel, Angel) L'ati kekere mo tin jo Awilo Longomba oh I con dey hustle so my shoes go dun kokoka Na money I dey find, me no care what dem talk about So, if you craving my attention, omo, na ego di napa oh (yeah-yeah) All my people dem ah billing, dem ah billing, oh my God So, me say "fuck your feelings", 'cause your feelings no matter oh (no matter oh) If you get my money, just pay me up if you no want quanter oh 'Cause my people dem must gara oh, gara oh Sh'owo ti pe? Sh'owo ti pe? I must to k'owo de'le, k'owo de'le Omo mefa ni mofe gbe lo'le oh Mummy, daddy mi gan sef nbe ni'le oh Moni sh'owo ti pe oh? Sh'owo ti pe oh? I must to k'owo de'le oh, k'owo de'le oh Omo mefa ni mofe gbe lo'le oh Mummy, daddy mi gan sef nbe ni'le oh So, wa gba kondo Wa wo Commando I got some pretty soft things in my condo Wetin I go do? Me, I don't know, me, I don't know (wetin I go do? Me, I don't know, me, I don't know) But money necessary ('cessary) J'aye, kin toh wo cemetery (cemetery) My money and girls is all that I know, you fit to call me psycho, na you know Sh'owo ti pe? Sh'owo ti pe? I must to k'owo de'le, k'owo de'le Omo mefa ni mofe gbe lo'le oh Mummy, daddy mi gan sef nbe ni'le oh Moni sh'owo ti pe oh? Sh'owo ti pe oh? I must to k'owo de'le oh, k'owo de'le oh Omo mefa ni mofe gbe lo'le oh Mummy, daddy mi gan sef nbe ni'le oh, yeah All my people dem ah billing, dem ah billing, oh my God So, me say "fuck your feelings", 'cause your feelings no matter oh (no matter oh) If you get my money, just pay me up if you no want quanter oh 'Cause my people dem must gara oh, gara oh (Sh'owo ti pe? Sh'owo ti pe?) (I must to k'owo de'le, k'owo de'le) (Omo mefa ni mofe gbe lo'le oh) (Mummy, daddy mi gan sef nbe ni'le oh) (Moni sh'owo ti pe oh? Sh'owo ti pe oh?) (I must to k'owo de'le oh, k'owo de'le oh) (Omo mefa ni mofe gbe lo'le oh) (Mummy, daddy mi gan sef nbe ni'le oh, yeah)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out