Lyrics

As I enter Party sef e don scatter All my men don manya Nsogbu enter As I enter Set her soul on fire Call me Odinaka Somebody's daughter Egbunem Egbunem Maria! See wetin you carry ah One way no barrier Don't be like Falila Ketan ketan Maria See wetin you carry ah One way no barrier Don't be like falila ketan ketan uhh Shawty Wo bumshort So I take caution Way you wreck for me You twerk for me Rock your big bumbum Make dem bring condom Make I give dem chop eh I'm the man of the moment and you know that the cruise don't stop As I enter Party sef e don scatter All my men don manya Nsogbu enter As I enter Set her soul on fire Call me Odinaka Somebody's daughter Egbunem Egbunem Maria! See wetin you carry ah One way no barrier Don't be like Falila Ketan ketan Maria See wetin you carry ah One way no barrier Don't be like falila ketan ketan uhh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out