Credits

COMPOSITION & LYRICS
KING UCHENNA WOBODO
KING UCHENNA WOBODO
Songwriter

Lyrics

R@ck$ me i want money me i want Sometimes e go good Sometimes e go bad Sometimes e go be like say say you want to mad Say you want to cry and then you want to sad If i dey lowkey no mean say i no no my self I no fit shout no time for the stress Designers i dey wear the shirt And if i wrong you see abeg no vex Hmmm Say my nigga wetin dey occur If you no dey bread Omo e go be your fault No evidence say you try at all at all Jah hold my hands please don't let me fall Hmmm Say my nigga wetin dey occur If you know dey bread Omo e go be your fault No evidence say you try at all at all Jah hold my hands mapariwo Hmmm Me i dey pepe Me i dey pepe Boys they para Pressure tiwa Spend in dollar Tony montana Me i dey pepe Me i dey pepe Pressure tiwa Boys they para Spend in dollar Tony montana Omo logo make you no go dey fumble If i tell you say e easy for this jungle This life is a field is a battle And i hold ma gluck Steady on the lock Niggas for the block Posses by the rock Prayers in my thought House on the rock Suddenly say they don't no no If you no come Say you no go no no Hmmm Say my nigga wetin dey occur IF you no dey bread Omo e go be your fault No evidence say you try at all at all Jah hold my hands please don't let me fall hmmm Say my nigga wetin dey occur If you know dey bread Omo e go be your fault No evidence say you try at all at all Jah hold my hands mapariwo Hmmm Me i dey pepe Me i dey pepe Boys they para Pressure tiwa Spend in dollar Tony montana Me i dey pepe Me i dey pepe Pressure tiwa Boys they para Spend in dollar Tony montana Me i dey pepe Me i dey pepe Boys they para Pressure tiwa Spend in dollar Tony montana Me i dey pepe Me i dey pepe Pressure tiwa Boys they para Spend in dollarTony Montana
Writer(s): King Wobodo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out