Listen to No Surrender by 6uff

No Surrender

6uff

World

174 Shazams

Lyrics

See I swear to God Dem no fit kill my energy Talk less of my melody More ice for my hennessy So Adios to my enemies No surrender no retreat Many tears my eyes don bleed Been ready for the hell of it Hell of it oh So make dem sound all the alarm Cuz Badman dey around Give dem gbedu wey dey para o Baba na baba o So make dem sound all the alarm Cuz Badman dey around Give dem gbedu wey dey para o Baba na baba o As I dey count all my money I Dey count my blessing As you dey spend your money Make you try to invest it I take all the classes Cos life is a lesson I no dey wear jersey I be balling like messi On god god Cos I be moving in a droptop With bad girl in a crop top Swear badman no go fall fall Cos they praying Make I drop from the top top top Na so we go ball ball ball And we no go stop stop stop Rise to the top top top That's where we belong long long So we go pop Champagne Till I get migraine I'm sick off the money But I can't complain (can't complain ohh) Cos I woke up in a new Bugatti See I swear to God Dem no fit kill my energy Talk less of my melody More ice for my hennessy So adios to my enemies No surrender no retreat Many tears my eyes don bleed Been ready for the hell of it Hell of it oh So make dem sound all the alarm Cuz Badman dey around Give dem gbedu wey dey para o Baba na baba o So make dem sound all the alarm Cuz Badman dey around Give dem gbedu wey dey para o Baba na baba o I pray for more blessings and dollars Enemies dey for my radar I keep dem closer but I'm far ar ar Far ar ar far ar ar ar ar ar ar Like Michael Jackson you know I'm bad And you can put your money on that And all this fakers love I think I've had enough We overtaking all of our peers Oh nuh nuh nuh Life e no be two omo na yolo Me I dey my lane I'm moving solo Pretty looking girls inna me condo Oh oh oh See I swear to God Dem no fit kill my energy Talk less of my melody More ice for my hennessy So Adios to my enemies No surrender no retreat Many tears my eyes don bleed Been ready for the hell of it Hell of it oh So make dem sound all the alarm Cuz Badman dey around Give dem gbedu wey dey para o Baba na baba o So make dem sound all the alarm Cuz Badman dey around Give dem gbedu wey dey para o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out