Listen to I Need by 6uff

I Need

6uff

World

119 Shazams

Lyrics

Yeah I no fit cap Cos wetin dey my mind na many things Mix my kolaqalagbo with hennessy Gimme more, fill the cup Till e don dey spill Temperature, heart rate Mehn e don dey speed See the pain in my skin Mehn e don dey bleed Cos Too many breakfast wey I don dey eat So I lock my heart throw away the key But She say she go show me true love I say lemme see Dem dey ask am Why she wan dey Roll with a gangster a rascal Don't you know that man is not a nice guy The last time wey I show your place Them no like am They even talked shit Bout my tattoos them dey bash am But me no send that thing Leave that thing Right here just drop that thing Like how you spin am well like dj 4kerty When I flow na soundgasm Fit lead to orgasm Egbe! Say they wan throw we shit I say back to sender Odo i go be your defender No retreat and no surrender Be there any day any weather Cos you're the one I need I don't wanna leave Cos you're the one I need I don't wanna leave Say they wan throw we shit I say back to sender Odo i go be your defender No retreat and no surrender Be there any day any weather Cos you're the one I need I don't wanna leave Cos you're the one I need I don't wanna leave Bad girls dem tell me say Dey just love my style How I vibe How I swag But none of them go fit change my mind My mind Omo you dey hit me like jazz She got me and I got her back Only she dey do me right For a longtime we riding I'll be your Bonnie and your my clyde I wan be with you no kala Other boys dem just dey para E no mean nothing at all And she likes to sing my song Odo you dey tonono Me and you go dey all night long Me and you go dey all night long Me and you go dey all night long Say they wan throw we shit I say back to sender Odo i go be your defender No retreat and no surrender Be there any day any weather Cos you're the one I need I don't wanna leave Cos you're the one I need I don't wanna leave Say they wan throw we shit I say back to sender Odo i go be your defender No retreat and no surrender Be there any day any weather Cos you're the one I need I don't wanna leave Cos you're the one I need I don't wanna leave Throw we shit I say back to sender Throw we shit I say back to sender Throw we shit I say back to sender Throw we shit I say back to sender
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out