Lyrics

(Wizzy) Fi di boys Me, I want to faaji Me, I want to drive the flashy-flashy Me no want anybody stress me, nothing 'Cause I dey carry the money wey dey choke you Choke them, choke even aunty Ayayaya, you know we bad When we step inna the place Dem know dem mad Dem go wait for road Dem go see as we dey shine As the money pile Dem go see as hin dey rise Say fire burn, fire burn them If dem no wish any of us well 'Cause we dey give them jẹjẹ Na why dem bellefull Their belle swell, oh-oh Fire burn, fire burn them See as we dey show them power Dem fear, eyy Know say we biggi, badder, hotter Than the ones wey you dey know, know, know, eyy 'Cause I carry Carry money for the gorodon Ọmọ, you party But now, we get bank, we no dey slow 'Cause I carry Carry money for the gorodon Ọmọ, we party 'Cause now we get bar wey don dey choke Oh-oh Puff-puff to the guys dem fi the hood Dem know say we badder And dem know we choose If we know dey naughty Dem go know say we crook Crookedness, crookedness Dem go choose Me, I want to faaji Me, I want to drive the flashy-flashy Me no want anybody stress me, nothing 'Cause I dey carry the money wey dey choke you Choke them, choke even aunty Ayayaya, you know we bad When we step inna the place Dem know dem mad Dem go wait for road Dem go see as we dey shine As the money pile Dem go see as hin dey rise 'Cause I carry Carry money for the gorodon Ọmọ, you party But now we get bank, we no dey slow 'Cause I carry Carry money for the gorodon Ọmọ, we party 'Cause now we get bar wey don dey choke
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out