Lyrics

Comot body jor comot body comot body jor Comot body jor comot body jor Kilogbede wana wana giddem something Kilogbede wana wana! Comot body comot body Astaghfirullah Eledumare go dey my head top Say na gbomo gbomo cover Say na kilogbede no be joe biden Wey dey tension them Sarah this your body you go tension men Hope you no dey question my ability to talk Me i no go talk, me i no go support any wrong activity Ye ye ye ye She say pull your pants up Shey you no dey see my balenciaga boxer Baby know say kilogbede do her proper (proper) No be for sangotedo i buy my phillipie ah Baby don dey call my manager No fit do am wicked say na person sister (sister) Baby shey your gawu lekpa (lekpa) Baby shey your gawu lekpa If she wanna see me say na skyscraper(scraper) No be phyno fino penthouse When e reach my turn you con dey find repentance ah Cmon kiki make you off pant Stop all the delulu thinking Tell me how the matter wan be Baby no wan con wan kiss me Forget bolo bolo kingsley Say na me go carry you go winconston Ye ye Mama no fit do am if e no be ologo ah Omolewa shey you know your ass fat eh (Ass fat eh) The way you run my mind e be like asphalt 8 Shey you dey from katampe Mama no fit do am if e no be ologo ah Omolewa shey you know your ass fat eh (Ass fat eh) The way you run my mind e be like asphalt 8 Shey you dey from katampe Mogbe, titilayo know the reason them dey call me come (call me come) Them dey call me somonoyokpon When i enter all the kele kolomental Me i no fit dey bolo bolo centre Shelia ma pa mi na, Take am easy make you no go carry ejime ah (ejime) Me i no dey miss na meji meta (meji me) Ornamental Astaghfirullah! Eledumare go dey my head top Say na gbomo gbomo cover Say na kilogbede no be joe biden Wey dey tension them Sarah this your body you go tension men Hope you no dey question my ability to talk Me i no go talk, me i no go support any wrong activity Ye ye ye ye She say pull your pants up Shey you no dey see my balenciaga boxer Baby know say kilogbede do her proper (proper) No be for sangotedo i buy my phillipie ah Baby don dey call my manager No fit do am wicked say na person sister (sister) Baby shey your gawu lekpa If she wanna see me say na skyscraper (scraper) No be phyno fino penthouse When e reach my turn you con dey find repentance ah Cmon kiki make you off pant Stop all the delulu thinking Tell me how the matter wan be Baby no wan con wan kiss me Forget bolo bolo kingsley Say na me go carry you go winconston Ye ye Mama no fit do am if e no be ologo ah Omolewa shey you know your ass fat eh (Ass fat eh) The way you run my mind e be like asphalt 8 Shey you dey from katampe Mama no fit do am if e no be ologo ah Omolewa shey you know your ass fat eh The way you run my mind e be like asphalt 8 Shey you dey from katampe Shey you dey from katampe Shey you dey from katampe Omolewa shey you dey from katampe Omolewa shey you know your ass fat eh Shey you dey from katampe The way you run my mind e be like asphalt 8 The way you run my mind e be like asphalt 8 Shey you dey from katampe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out