Lyrics

Omoge tell me Wetin Sup sup sup No reason to talk talk talk She give me reason make we fuck fuck fuck She tell me make I put in work work work work uhh Mention Don't you mention my name Mugshot Na me Dey burst up your brain I like your wine and your pretty little waist You dey make man wan locate you Shey you no mind if I have a little taste And I aje I no go forget you Ride it Slow Make your body hit the floor Go low go low go low girl Go low go low go low girl Ride it Slow Make your body hit the floor Go low go low go low girl Go low go low go low girl Would you let me ride your wave Let me be your new replacement I no really send your ex Shey you dey find real one na me Person wey go make you happy Follow you smile Emi okere hallelujah And she understand no body But her niggah Emi okere hallelujah I like your wine and your pretty little waist You dey make man wan locate you Shey you no mind if I have a little taste And I aje I no go forget you Ride it Slow Make your body hit the floor Go low go low go low girl Go low go low go low girl Ride it Slow Make your body hit the floor Go low go low go low girl Go low go low go low girl
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out