Music Video

Roman Dc - ROMAN | Clean Version Official Music Video
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Roman DC
Roman DC
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Wilfred Inegbenose
Wilfred Inegbenose
Composer
Onyedika Emmanuel Odimb
Onyedika Emmanuel Odimb
Composer
Oluwadamilola John Lasisi
Oluwadamilola John Lasisi
Composer
Emmanuel Osas
Emmanuel Osas
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Maurice Star
Maurice Star
Mixing Engineer
Vynchie PMTO
Vynchie PMTO
Producer

Lyrics

ROMAN I Dey try build my empire Na why dem Dey call me Roman Sis nene Dey call me but me I Dey find my own bar I leave benin city and I come to a place of no man Father guide my way cos your pikin go lean on your shoulder Fast money fast life Fast kele fast wife Fast pj, fast flight Bro I'm sorry sacrifice Get set on your mark You start running, no time No Dey dull for me me, You know I gat chase big bags, Fast cars, dreams high Bad bitches, bad vibes More henny more ice No checking, no lines Everyone of us Dey see cos the vision so bright Baby don't you leave, everything go Dey alright Industry fever Dem wan make me shiver Na me be their leader Na me turn dem sinner Piriri ring her Pull up when I need her E remain e small thin Make I go sambisa Oh no no no Carry me dey go How Water enta coconut Nobody know How sugar take Dey sweet o nobody know How salt no dey bitter, omon nobody know I Dey try build my empire Na why dem Dey call me Roman Sis nene Dey call me but me I Dey find my own bar I leave benin city and I come to a place of no man Father guide my way cos your pikin go lean on your shoulder I dey mind my business, I no dey find person own! I Dey mind e my business I no Dey find person own oh o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out