Lyrics

HP Zendo Only God Music Wait o wait o eyeeh eyeeh Love o love o love o Oyeeh aah yeeh aah Mama yakuroma (she sabi cook) Mama yakuroma (my baby fine) Mama yakuroma (she no Dey too gist o) Mama yakuroma (she respect me) Mama yakuroma (I too love you, baby i go wait oo) I choose you cuz you choose me An I dey your door I no go commot Come be my odor Is a privilege for me to have you Forget I no wan regret You no go regret I wan Dey look your face Only your face Baby I know your craze Mama yakuroma (she sabi cook) Mama yakuroma (my baby fine) Mama yakuroma (she no Dey too gist o) Mama yakuroma (she respect me) Mama yakuroma (I too love you, baby i go wait oo) This kind love wey no get decimal See me now even your friends Want to see me now I no fit cheat ma Making love na cinema I no dey smoke igbo Na your love dey shark me now I give you all my heart I no dey play your love is natural Put you first This to be play Make we relate I no fit explain Mama yakuroma (she sabi cook) Mama yakuroma (my baby fine) Mama yakuroma (she no Dey too gist o) Mama yakuroma Mama yakuroma (she respect me) Mama yakuroma (I too love you) Mama yakuroma (baby i go wait oo) HP Zendo Only God Music
Writer(s): Ogun Hope Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out