Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Xerx
Xerx
Performer
Jaetrace
Jaetrace
Performer
Zakaria Habakkuk
Zakaria Habakkuk
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Zakaria Habakkuk
Zakaria Habakkuk
Songwriter

Lyrics

Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne oh oh Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne Glory I just dey give God the glory For everything wey e done do for me I just dey give God Glory oh Glory Glory I just dey give God the glory For everything wey e done do for me I just dey give God the glory Glory Glory oh Life na turn by turn Make you no laugh your fellow man Today fit be your own Tomorrow fit be my own As I dey hustle I dey pray Make I no go astray This money I want to get Baba show me the way So my ear is deaf For wetin dem dey talk My mind is on the price For wetin I go get oh I go hustle before I bubble This blessing go come double So oh You can say what you wanna say yeh Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne oh oh Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne Glory I just dey give God the glory For everything wey e done do for me I just dey give God glory oh Glory Glory oh I just dey give God the glory For everything wey e done do for me I just dey give God the glory Glory Glory oh Oluwa sanu mi oh Make your blessings dey follow me monday to tuesday to saturday oh I no go rush I no go doll Make e no be like say i too sabi Eh Make e no be like say i no soji Eh I dey pray i dey pay my dues So when the money come e go come plenty So i go rock am je je je Oh eh Je ka je je je And i go spend am je je je Oh eh Je ka je je je Je ka soro No go doll oh If i tell you anything No go doll oh No go fall oh Chase your dreams oh You go flex for this life till you shout Oh eh Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne oh oh Sun ce ni dan banza ne oh oh Sun ce ni dan kariya ne Sun ce ni dan banza ne oh oh (I dey shine like star you know) Sun ce ni dan kariya ne oh oh (am a superstar you know) Sun ce ni dan banza ne oh oh (am going high you know) Sun ce ni dan kariya ne oh Glory I just dey give God the glory For everything wey e done do for me I just dey give God glory oh Glory oh Glory I just dey give God the glory (all glory to you God) For everything wey e done do for me (all glory to you God) I just dey give God the glory oh (all glory to you God) Glory Glory oh (all glory to you God) Yeah Its your boy Jaetrace U N K StarzVibe PusHub Don't give up in yourself always believe in your dream
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out