Lyrics

No dey Form No dey Form Pick Up Your Phone When I Call O When I Call On You Isale Eko Send Your Location Where You Dey? I Go Run Me I Go Run To You! When I Need Medicinal Things, You Be Agbo E Give Me Peace, E Give Me Plenty Joy To ri e Mo Ma gba gbe any Olosho O my Caro yeah ah ah Only Me Wey Wey Go Be Your Umbrella Me Wey Go be Your Umbrella Me wey Go Be Your Hmmm hmmm hmmm O dunmomi You Give me stamina Mina Stamina Mina Mina ahhh Comatalevu Baby Abeg O Dey do as I do My Boo Ko seni body to le dabi Like You Correct oo! Anything For You Anything For You! Anything for you my baby ah Oh ah oh ah ah I will cross the ocean just for you Oh Oh Oh Oh I won't pay attention to the crowd Oh Oh Oh Oh Cos my heart is listening to you So tell me that its only me Only me That can touch you like I do I do I do Sometimes I get on the edge of jealousy Jealousy Don't wanna see no one with you With you with you With you Only Me Wey Wey Go Be Your Umbrella Me Wey Go be Your Umbrella Me wey Go Be Your Hmmm hmmm hmmm O dunmomi You Give me stamina Mina Stamina Mina Mina ahhh Comatalevu Baby Abeg O Dey do as I do My Boo Ko seni body to le dabi Like You Correct oo Anything For You Anything For You Comatalevu Baby Abeg O Dey do as I do My Boo Ko seni body to le dabi Like You Correct oo Anything For You Anything For You Comatalevu anything for you Anything for you Anything for you Anything for you Anything for you
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out