Lyrics

Tega Boi Ahhhhhhh Oh no no Be like say, I don kolo Your love, dey carry me go go E don make me humble Enter google, billions of girls but I choose you Other girls say i loco Na him make me follow you Follow you go go Be like say I don kolo, international olodo, original abgero Wetin I do me I no-no No put me for trouble Most times I dey on trips I dey like Dey my lane o Broke musician wetin you get to offer I know say you go go far But am talking about now See me see wahala Oh no no Be like say I don kolo Your love dey carry me go go E don, make me humble Enter google, billions of girls but I choose you Other girls say i loco Na him make me follow you Follow you go go I just wan' my peace I wan' get money Stop all this things No Dey form for me come to daddy make we gum body What you want from me Shebi na money I go tell mommy come see my baby I go tell daddy come see my baby I go do anything wey you want I go get anything wey you need I go try to Dey go my best my lady my sophia the first Memories dey wey I no fit forget Your love thin me I no fit regret If aza dry I go open wallet Life is short oya let go on flex Spend on you like I no get budget Spend on you like I no get budget Oh no no Be like say I don kolo Your love dey carry me go go E don make me humble Enter google billions of girls but I choose you Other girls say i loco Na him make me follow you Follow you Oh no no Be like say I don kolo Your love dey carry me go go E don make me humble Enter google billions of girls but I choose you Other girls say i loco Na him make me follow you Follow you go go Be like say I don kolo Your love dey carry me go go E don make me humble Tega Boi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out