Lyrics

Oro ro ro ro ro Oro ro ro ro ro Oro ro ro ro ro Oro ro ro ro ro I wish am perfect but am not Am just a human being like ya I wish am perfect but am not Am just a human being like ya I wish am perfect but am not Am just a human being like ya I wish am perfect but am not Am just a human being like ya My journey too long oh Na my Mama nai help me oh Na my grace nai dey guide me oh Every steps wey i take oh So when e matter I give to caesar Cover my head for all this users I burn my candle Every night oh Focus on paper Life per head oh So when e matter I give to caesar Cover my head oh for all this users I burn my candle Every night oh Focus on paper Life per head oh My Jah go protect me oh In this jungle wey dem hate me oh And i swear i nor go lack oh Cuz my consciency clean die oh It's a wild wild world brother Some dey dey hate Some dey para I dey my lane steady chasing my paper Steady chasing my paper I wish am perfect but am not Am just a human being like ya I wish am perfect but am not Am just a human being like ya I wish am perfect but am not Am just a human being like ya I wish am perfect but am not Am just a human being like ya So when e matter I give to caesar Cover my head for all this users I burn my candle Every night oh Focus on paper Life per head oh So when e matter I give to caesar Cover my head oh for all this users I burn my candle Every night oh Focus on paper Life per head oh Oro ro ro ro ro Oro ro ro ro ro
Writer(s): Okani Williams Ifeanyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out