Lyrics

Them won pull up in the hood so much struggle in the hood with the Henny on my hand gat the glizzy on my side put the Devil on try And if na war you Dey find baby tell me make I know 30 of my nigga done come make I roll 30 Orishma come my Caro I was burn in the south side I was raise in the north side with my friend nwa Jule Aboy nwa Jule Life he sweet na money Oo when you get you be honey Oo you no get you be monkey Oo I miss mama nwa Jule Something kA nana kewonke Something kA nana kewonke Something kA nana kewonke Me and you want to wawonke Me and you want to wawonke Oluwa we Dey pray for the raba Counting my blessings singing hallelujah Baba take me oleke oleke Baba See the boiz don Dey para Who am I When you bless like this Fresh boy see person pikin No joy dem Dey feel the hit Dance on dem Dey feel the beat oh oh!!! Away away away!!!! Faraway faraway Hmmmm! Away away away!!!! Faraway faraway Dem Dey sing the song now I was burn in the south side I was raise in the north side with my friend nwa Jule Aboy nwa Jule Life he sweet na money Oo when you get you be honey Oo you no get you be monkey Oo miss mama nwa Jule Something kA nana kewonke Something kA nana kewonke Something kA nana kewonke Me and you want to wawonke Me and you want to wawonke You know say I no Dey carry lass Steady cash out live my best life Hustle come first me no waste time Pull up in bank in a Bin Bin roll You know say I no Dey carry lass Steady cash out live my best life Hustle come first me no waste time Pull up in bank in a Bin Bin roll No kin kin roll kin kin roll Kin kin roll No kin kin roll Kin Co Oh co oh my God oh my God Hon ohh
Writer(s): Stanley Ogieva Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out