Music Video

sugardaddy
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
zaza bankey
zaza bankey
Songwriter
Emmanuel
Emmanuel
Songwriter

Lyrics

24|7 girl you Dey for my phone If na the pounds and dollar girl you Dey for my room Monica leave me run away She no fit stay without money She come dey date another man Baby after getting you a bag You are still after getting you a wig Baby after said And done You are still after getting you a car The life style you choose is cost Only money money matter I can't kill myself for you Lady Call me your sugardaddy Am not your sugardaddy Folake sugar daddy o Cos anytime you don Dey go you tell me say we go meet again But before we meet again Chief tell you say una go meet for church Baby o baby o Make you tell me o what you wantin o Baby o baby o baby o Baby after said and done You are still after getting you a car The life style you choose is cost Lady o Why Monica no go vex Why Monica no go para Why Monica no go craze She's freaking letting go She need a man wey de spend all the doe Go to the club everyday in the midnight Am not your maga baby you no fit handle Girl I use to be the one wey de call your phone wey you no Dey pick I used to be the one wey de come your place make you no go leave me o Woni bankey again Woni bankey again Woni bankey again I say mummy yo ooo Call me your sugardaddy Am not your sugardaddy Folake sugar daddy o Cos anytime you don Dey go you tell me say we go meet again But before we meet again Chief tell you say una go meet for church Baby let me know Tell me why you are letting go I want you so dont you let me go baby Even after getting her a bag Baby after said And done You are still after getting you a car The life style you choose is cost Only money money matter I can't kill myself for you Lady Call me your sugardaddy Am not your sugardaddy Folake sugar daddy o Cos anytime you don Dey go you tell me say we go meet again But before we meet again Chief tell you say una go meet for church Woni bankey again Woni bankey again Woni bankey again I say mummy yo ooo
Writer(s): Zaza Bankey Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out