Music Video

Must (feat. Platform tz)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emberga Peter Aondohemba
Emberga Peter Aondohemba
Songwriter
Suleyman Salim Gao
Suleyman Salim Gao
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Joe Waxy Ejembi
Joe Waxy Ejembi
Producer

Lyrics

They call me Slikish Bad sharp Tiv boy (Gangalee) Omo me I don try God bless my hustle make I chop life oh na (Na na na na) I no fit count on my sacrifices That's why I dey pray I dey beg God Sey make my effort no go loss Make e no go loss ye God you see this year now I must to make am oh I must to make am oh I must to make am oh See this money na na na I must to make am oh I must to make am oh I must to make am oh See this year yeah Shey na money wey dey bring love Shey na money wey go solve any problems 'Cos me I no like see finish yeah (Oh oh oh) Wan loose guard but I no loose guard I have been on the road since I was a child I'm begging you please credit my aza I get family to feed God you see this year na I must to make am oh I must to make am oh I must to make am oh See this money na na na I must to make am oh I must to make am oh I must to make am oh See this year yeah Because of money I go found love Because of money I go bring happiness oh Coz of money imma fight for Emi no go solo Oh this year Ukizikosa utakosa na utu Wanasema utu ni kitu Eh baba God oh Ah basi nami nipate Oh this year Eh I believe oh Iwe ata usiku ama mchana unasikia Na iwe hivyo Dua zangu naamini ntajibiwa God you see this year now I must to make am oh I must to make am oh I must to make am oh See this money na na na I must to make am oh I must to make am oh I must to make am oh See this year yeah Eh eh eh Oh oh oh No I must to make am I must to make am Yeah yeah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out