Lyrics

Wetin my eye don see plenty Wetin my leg waka too long Anytime I sing make you vibe to my song Anytime I drop make you dance to my song I'm seeing my success from afar Nothing wey you won tell me God day by my side Side Side Tell me how e won be When my two legs don day shake Cause I stand too straight Make I no go com day fade I've been working all day Cause I no won feel the pain I know I know Oh I know I know Give to sizer what belongs to Sizer Sizer! Comot eye for wetin no be your own Shaa no thief my own Girls be like WiFi When them no see connection for your side Them go japa That girl no be your own She's just there for the main time Oya Kiri bam Bam bam I'm too fresh too be stressing Fine boy wey no want wahala And no come day disturb me
Writer(s): Onyekaba Bahdgee Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out