Music Video

Ko Lor far
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vibezshooter
Vibezshooter
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Vibezshooter
Vibezshooter
Lyrics

Lyrics

I made a post on my tiktok for the past three days Nobody like am All the people I chat dey no talk Better days ahead That is why me no won relent ohhh Cos me no won regret oh Things wey i go do before i rest ohh Ebo ko lor far No time to really check time at all Ko lor far Dey try to do me bad but me no gree Ebo ko lor far Naija people no dey show me love at all Ebo ko lor far Tiktok tiktok Ebo ko lor far Tiktok tiktok Ko lor fa Ebo ko lor far No time to really check time at all Ko lor far Dey try to do me bad but me no gree Ebo ko lor far Naija people no dey show me love at all Ebo ko lor far Tiktok tiktok Ebo ko lor far Tiktok tiktok Ko lor fa Ebo lion Bo tiger Gbe body to ba le Jo dada Jo Mara Jo poco Sun body to to gbe she le esho The life of a hustler shey ti gbagbe PE calculation ma logba Won TUn wa pe olopa Me no mind fun e ni toro Yi ba gba Omo ope making money Lori tiktok Steady steady on cashout No dey Jan talk If you no know how to keep shut If im making money I will be loyal to my helper Mama will be Soo proud Cos im not from royal family Abi ibo lofeeee gba ahh Kani won le wizkid kuro lo ojuelegba But the story kon sweet cos the evidence dey really clear Ebo ko lor far Dey try to do me bad me no gree Ebo ko lor fa Donjazzy don't tell me you don't see Ebo ko lor fa Ibb dende ehhh Ebo ko lor far aahhhhhhh Ebo ko lor far No time to really check time at Ko lor far Dey try to do me bad but me no gree Ebo ko lor far Naija people no dey show me love at all Ebo ko lor far Tiktok tiktok Ebo ko lor far Tiktok tiktok Ko lor far I shout out to my BTD niggas Ebo ko lor far Otunba lamba forward ever Oni jabo Ko ko far Boys from the northside go soon shine to the world Ebo ko lor far ahh Ebo ko lor far
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out