Lyrics

Can you see me now? (Nwanne) Love wey dem buy, no be love oh If I gotta buy your love, me no want oh, yeah, yeah No matter what you do, no do pass yourself oh, oh-oh Award no dey for suffer head oh, oh-oh No be everythin' be black or white And no be everythin' must turn to fight Shebi na everybody wan go heaven? But, no-no, nobody want to kpai oh-oh Oya, make you balance, nwayioma (oh) Life no balance, nwokeoma (everybody know) I hope say you gallant, onyeoma When you check your balance Won ni won wa mi Dem no get warrant oh, oh-oh (warrant oh) Me, I just balance, yeah-yeah (balance, oh-yeah) Hope say I gallant, ah-ah-ah When I check my balance, balance bam-bam (AG Baby) Story of my life, won tun de o Anythin' I do, dem go dey p'ose o Mindin' my business jejely, jeje oh-wey (oh-we) Oro mi lon so, won ni mo ti change Wo mi fini-fini, shey mo jo Jesu? Fuck your standard I don't live for you, no way (no way, na-na-na) As you can see (see) Life is good, I don taste money (money) "God is good", na my testimony Everythin' turn around on a 360 oh, oh-whoa Oya, make you balance, nwayioma (oh) Life no balance, nwokeoma (everybody know) I hope say you gallant, onyeoma When you check your balance? Won ni won wa mi Dem no get warrant oh, oh-oh (warrant oh) Me, I just balance, yeah-yeah (balance, oh-yeah) Pray say I gallant, ah-ah-ah When I check my balance, balance bam-bam Everybody get their own for all their own body (ayy, ayy, ayy) Good man suffer but bad man get plenty money (plenty money) Oluwa ma se k'eyin si mi oh, oh-ohh Grace pass ability So, if you see chance Better just balance, nwayioma (oh) Life no balance, nwokeoma (everybody know) I hope say you gallant, onyeoma When you check your balance? Won ni won wa mi Dem no get warrant oh, oh-oh (warrant oh) Me, I just balance, yeah-yeah (balance, oh-yeah) Pray say I gallant, ah-ah-ah When I check my balance, balance bam-bam Balance, balance, bam-bam Inside your Balenciaga Balance, balance, yo-yo Grace pass ability
Writer(s): Jonathan Lee, Katya Edwards Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out