Music Video

Woke Up Here
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
D1wav
D1wav
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Oluwadamilare Edward
Moses Oluwadamilare Edward
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
YJBeats
YJBeats
Producer

Lyrics

(The eagle has landed) Ayo, YJ Omo I woke up here, sky widde rocket You dey find the journey to the top I was born there Please don't copy the concept 'Cause you go wound o, wound o Shey you don hear? Be like say you don't get You dey find the journey to the top I was born there Please do not tell me nonsense 'Cause you go wound o, wound o See me on Friday night (let's go) Serving 'em (yes o) Shining now (let's go) Clearly a different calibre Put the indica in my sativa See me on Friday night (let's go) Serving 'em (yes o) Shining now (let's go) Clearly a different calibre Put the indica in my sativa Hit the club pray my Air Force 1s still white A new god touched down in the six side Energy that I come with they can't describe Boy, this is something that the gods call big vibes Omo see life out here is crazy I know the ones wey dey want move shady I know the ones wey no even rate me Dem no get joy for the dreams I'm chasing Jekanmo pe Omo I woke up here, sky widde rocket You dey find the journey to the top I was born there Please don't copy the concept 'Cause you go wound o, wound o Shey you don hear? Be like say you don't get You dey find the journey to the top I was born there Please do not tell me nonsense 'Cause you go wound o, wound o See me on Friday night (let's go) Serving 'em (yes o) Shining now (let's go) Clearly a different calibre Put the indica in my sativa See me on Friday night (let's go) Serving 'em (yes o) Shining now (let's go) Clearly a different calibre Put the indica in my sativa Sober or high, I dey super conscious See through you moving to me like it is all love To get to me, you need something more than a long shot 'Cause you dunno say I birds eye view your top spot This one is a lost cause, say blessing fall on me Say money fall on me more loving Danesii more money fall on we Blessing fall on we Pour on me Hennessy pour on me Omo I woke up here, sky widde rocket You dey find the journey to the top I was born there Please don't copy the concept 'Cause you go wound o, wound o Shey you don hear? Be like say you don't get You dey find the journey to the top I was born there Please do not tell me nonsense 'Cause you go wound o, wound o See me on Friday night (let's go) Serving 'em (yes o) Shining now (let's go) Clearly a different calibre Put the indica in my sativa See me on Friday night (let's go) Serving 'em (yes o) Shining now (let's go) Clearly a different calibre Put the indica in my sativa Oya, oya go record that thing now That verse Make we put heat for catalogue abeg Before sapa kill person Abeg
Writer(s): Moses Oluwadamilare Edward Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out