Lyrics

Joyboy ooo (weee) Chase account pelu routing, ojoko Send the screenshot to confirm the payment, ojoko And you know say I dey gallant, I no dey low on funds Marketplace Account limit Can you please refund (baby) I no want friends with benefits, I want to chop money from benefits I no fit dull my energy, steady cashout since the book of genesis I came, I see, I saw (I saw) I bill, dem pay, screenshot (screenshot) Paste aza, send more Fast confirmation lemor Ninu bunker we dey giza Para para boy wey dey do artwork, monalisa Wire ja bi to nepa (ehn ehn) Ojoko Si nu aza (ehn ehn) Invest with me oh my baby (ehn ehn) 24 karat of wura Smoking my Canadian loud with my backy Chase account pelu routing, ojoko Send the screenshot to confirm the payment, ojoko And you know say I dey gallant, I no Dey low on funds Marketplace Account limit Can you please refund Bugatti veyron, high fashion chiffon I am chillin like Jago, their mailing my cargo 10 azul no dorime, dem my gee's fe mu ni le Sho ri billing to fe fi ori gbe Omo wo office with no suit and tie Anonymous but your shoe Dey shine Agbakara king of crocodile Canadian baddie skin like milk Butty she want to know my strain I tell am say na Mary Jane My aza sharp like razor blade Mo dupe lowo chinke Mo fi dating gba btc Wire no be edd Loto no be idme Ninu bunker we dey giza Para para boy wey dey do artwork, monalisa Wire ja bi to nepa (ehn ehn) Ojoko Si nu aza (ehn ehn) Invest with me oh my baby (ehn ehn) 24 karat of wura Smoking my Canadian loud with my backy Chase account Pelu routing, ojoko Send the screenshot to confirm the payment, ojoko And you know say I dey gallant, I no dey low on funds Marketplace Account limit Can you please refund
Writer(s): Ukachi Ikechukwu 206x Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out