Lyrics

Spiritual I no know wetin this girl dey do me Cause anytime she come around e dey cool my body She do things wey nobody do for me I for like believe you show me say you go do me corny I no know how I take fall for you After everything you do I no know how I take fall for you After everything you do Only you sweet, only you poison, only you miss and master Only you blow my mind The same you off my fan Only you sweet, only you poison, only you mix and master Only you blow my mind The same you off my fan 50 50 when she split it up, open it wide like a keeper post I no dey waste time I dey read her post, but I no dey post (I no dey post) 50 50 when she split it up, open it up like a keeper post I no dey waste time I dey read her post, but I no dey post (I no dey post) I no know wetin this girl dey do me Cause anytime she come around e dey cool my body She do things wey nobody do for me I for like believe you show me say you go do me corny I no know how I take fall for you After everything you do I no know how I take fall for you After everything you do Only you sweet, only you poison, only you miss and master Only you blow my mind The same you off my fan Only you sweet, only you poison, only you mix and master Only you blow my mind The same you off my fan 50 50 when she split it up, open it wide like a keeper post I no dey waste time I dey read her post, but I no dey post (I no dey post) 50 50 when she split it up, open it up like a keeper post I no dey waste time I dey read her post, but I no dey post (I no dey post)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out