Lyrics

If you no get money nah problem You get money you no dey give dem nah problem Give peter you no give paul nah problem Show dem love you no show dem nah problem problem Aaah No dey smile for my face oo, (no dey smile for my face) Dem go my back dey talk say i dey craze As i dey my lane dey run my own race oo Where i dey nah only by Grace Aaah amebo dem go tire Amebo dem go tire Amebo dem go tire Amebo o dem go tire (Ma woke ma nwayi) dem go tire (Dem dey talku talku talku talku) dem go tire (Dem dey nyimu nyimu nyimu) dem go tire Oga Titus (Titus) Shie you wan fight us, (fight us) You no go fit catch us, (catch us) Cos baba don bless us, (e don bless us) If i owe you lemme know Let me go if e no be so Dey your own make i dey my own No use your own dey spoil my own Peperi peperi pepe pepe Peperi peperi pepe Peperipe peperi If you do good dem go talk You do bad dem go talk You no do at all dem go talk You do too much dem go talk Amebo dem go tire Amebo dem go tire Amebo o dem go tire Amebo oo dem go tire (Ma woke ma nwayi) dem go tire (Dem dey talku talku talku talku) dem go tire (Dem dey nyimu nyimu nyimu) dem go tire Oga Titus(Titus) Shie you wan fight us, (fight us) You no go fit catch us, (catch us) Cos baba don bless us, (e don bless us) Oga titus shie you wan fight us You no fit catch us Baba don bless us Dem go tire, dem go tire Dem go tire, dem go tire Dem go tire, dem go tire Dem go tire, dem go tire Dem go tire, dem go tire Dem go tire, dem go tire
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out