Lyrics

Carry your matter for my head oh no Ankara am like gelele Iwo fe yo idi mo fe gbo sokoto Start to kiss foreplay Abeg help me blow, blow my eyes Cus pepper don enter my eyes Baby hot, baby spice So help me God, i fit die Mami te amor mi amor Just know say na for there wen my spanish stop Ándale Ser rápida sorry i forget to add these ones sef join I know plenty girls different, you differently different I don talk am plenty times but i swear this one go be last I no want the peace as long as na u dey disturb Yes i want the winch as long as na u give me chop for mouth The way i do na im fit explain Girl u gat me feeling one kind of way Dey Pleasurable and e mix with pain Wetin i fit do wetin i fit say Say cheese make I photograph Baby make i hold ur hand Who make beat? Badmahn producer But na me. Na me get your heart Mami te amor mi amor Just know say na for there wen my spanish stop Ándale Ser rápida sorry i forget to add these ones sef join I know plenty girls different, you differently different I don talk am plenty times but i swear this one go be last I no want the peace as long as na u dey disturb Yes i want the winch as long as na u give me chop for mouth
Writer(s): Donatus Chukwudum Onyeje, Peter Neku Ozoma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out