Listen to Yagi (feat. Tswaglee & Tswaggz Banks) by Dubey

Yagi (feat. Tswaglee & Tswaggz Banks)

Dubey

Hip-Hop/Rap

14 Shazams

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dubey
Dubey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Baaskidizey Oluwadubey
Baaskidizey Oluwadubey
Composer

Lyrics

Oluwadubey If you suffer the suffer yeah You go happy the happy o If you suffer the suffer eh You go happy the happy o No one knows tomorrow Grinding all day i dey hustle for my money o Ko si eda to mo ola Grinding all day i dey hustle for my money o Kori gbemi soke Young and getting it Small boy with big God o Before before them dey beef us But right now them wanna link up o Call me Mr Miyagi For this street you know Dubey na ur Daddy Call me Mr Miyagi For this street u know Dubey na ur Daddy o If you hear many things wey then talking about me (poola) Dem say i dey high dem like pami (ye ye) Busy body won fe fi oro pami Emi nikan momo Ibi ti bata tin tami Oh my God shomakpe kin sho Every tight biti legins o Forgive me if i don sin o Make all the girls to be crushing o We dey hustle hustle Every day every night La fi n work o We dey survive every day Werey la fi n port o Moti gbere de Ni se ni won pariwo pe kilode o yeah Fila kor kilode Ki Angel Micheal bami gbo wo de Oh ou o oh If you suffer the suffer yeah You go happy the happy o If you suffer the suffer ehh You go happy the happy o No one knows tomorrow Grinding all day i dey hustle for my money o Ko si eda to mo ola Grinding all day i dey hustle for my money o Kori gbemi soke Young and getting it Small boy with big God o Before before them dey beef us But right now them wanna link up o Call me Mr Miyagi For this street you know Dubey na ur Daddy Call me Mr Miyagi For this street u know Dubey na ur Daddy o Say say say say When them see the boy them no dey holla Lai mo pe adi olowo adetun di olola say Omo iyami tete gbe body e Won fi e je oye Awodi ode le gbe edi ye say Mo kun le mi mo de ke pe jesu ahh Omo marry jor maje kari esu Te te sanu fun omo re Komalope Koma lo satele esu Kole lola oluwa Ibi kan ode ni boriwa They work and make you the pray Kode du ro t'oluwa Cause apekoto je Koni jebaje Koni jebaje Ise oluwa ti ko le baje Ti ko le baje If you suffer the suffer yeah You go happy the happy o If you suffer the suffer ehh You go happy the happy o No one knows tomorrow Grinding all day i dey hustle for my money o Ko si eda to mo ola Grinding all day i dey hustle for my money o Kori gbemi soke Young and getting it Small boy with big God o Before before them dey beef us But right now them wanna link up o Call me Mr Miyagi For this street you know Dubey na ur Daddy Call me Mr Miyagi For this street u know Dubey na ur Daddy o Whether you like it or not o Me don rise i no go fall o Oro aye mi everything on God o See i don go Alaye Bad energy stay far away ehh See i don go Alaye Bad energy stay far away ehh Hey stay far away
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out