Lyrics

Ojo (That kind thing na) (It's Kezyklef Productions) Ayy They call me "Jay-" You already know oh Kezyklef on the beat yeah Oh la-la eh Look her yansh, you go kill goat (Ele oh) Her football na four man post (Ele le-le oh) Turn me round like roller coast (Ele le) Girl you win oh, no more vote O ń laye o When she whine and shake oh yeah Baby sweet oh, yeah When she roll about oh yeah No be fight oh, ayy Your papa no like me, wetin I do? He said "don't be silly, the boy is a rast-" Your papa no want me, why? Wetin I do (yeah) But papa I'm sorry to say this oh Abeg, I dey beg oh Papa I'm sorry, ń isi m agbawago (Papa I'm sorry, ń isi m agbawago) Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo) Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh (Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh) Papa I'm sorry, Caro etiè m ife (Papa I'm sorry, Caro etiè m ife) (Chei) I get this kele way pretty and she nice too I love her, you know say I no dey lie too My intentions were sweet e be like Titus I make this clear to her dad, he come dey fight us Amaka Why? Wetin man do man? Because of money, dem give my wife to Imam I feel depress mehn, bring pami make we flex My eyes see things charley, I no fit dey express Mehn I'm sorry dad, if I ever do you wrong Find a place to forgive, I know my deeds is wrong No man perfect, when I wake up I dey praise God Reminiscing all the past we have with skateboard We been dey walk out, but this days I dey stay bored Too much alcohol don make me lost my taste bud Na beg I de beg oh Papa I'm sorry, ń isi m agbawago (Papa I'm sorry, ń isi m agbawago) Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry, Caro egbu mu egbuo) Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh (Papa I'm sorry, ń aka m adighi ya oh) Papa I'm sorry, Caro etiè m ife (Papa I'm sorry, Caro etiè m ife) Ezege them go dance out oh Money dey to dey dash out oh Too many kele been dey laugh out oh But this days them dey hangout oh Oh baby, I don make cash oh Finally, you go chop life oh Two million dollars for your bride price oh Girl I pray to God for this cash out oh
Writer(s): Kelvin Salami Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out