Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rooky Kamiz
Rooky Kamiz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oghenerukevwe Jegede-Ikpen
Oghenerukevwe Jegede-Ikpen
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spyritmyx
Spyritmyx
Mixing Engineer

Lyrics

"Make money before you love, na im finish am Make money before you love If you get money, woman go dey pursue you You no understand? Make money before you love If you make money Wey you don get money, woman go dey pursue you You dey whine!" Deep inside you know who you are You know what you are Dem no reach you, Agba superstar Whether you dey your own lane Dem go still jam your car Since dem born me, dem say e go better But e never better I don wonder wonder tire I don wonder wonder I don pray pray, I don call-e call-e fire I don call-e fire I don summon Holy Holy Father Make e give me more life and plenty rabba Make I know fall Make I know go dirty body Drink gutter water They wan make me surrender They gon' try stop the paper They wan take my light, Nepa Like Nepa Pray make God send my helper Bad people, back to sender They wan take my light, Nepa Like Nepa It's okay not to feel okay It's okay not to numb the pain It's okay I'm saying, it's okay It's okay not to feel sorry It's okay not to take the blame It's okay Believe me, it's okay Life na game of choice, some go win and some go lose You fit pop today, tomorrow, be old news If the matter rugged, tell me, wetin you go choose? Shebi you go run, abi you go carry tools? Make dem free me now I no get wahala, make dem pree me now I be hard guy but no criminal You can't see me, John Cena (ah-ah) Only you can do it like you do, it's magic If I tell you, you think say na wash, it's tragic Oh, it's tragic, it's tragic So tragic, so tragic They wan make me surrender They gon' try stop the paper They wan take my light, Nepa Like Nepa Pray make God send my helper Bad people, back to sender They wan take my light, Nepa Like Nepa It's okay not to feel okay It's okay not to numb the pain It's okay I'm saying it's okay It's okay not to feel sorry It's okay not to take the blame It's okay Believe me, it's okay It's okay not to feel okay It's okay not to numb the pain It's okay I'm saying it's okay It's okay not to feel sorry It's okay not to take the blame It's okay Believe me, it's okay It's okay, okay Okay It's okay It's okay It's okay It's okay It's okay (it's okay) (Square-Mix)
Writer(s): Oghenerukevwe Jegede-ikpen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out