Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Candy Boi
Candy Boi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Owolabi Ishola
Owolabi Ishola
Composer

Lyrics

Yeh e ye oh Hmmm I dey reason alot to make million See good thing for my vision Billion dollar for my future I don't even wan know where it come from Cus bad enemy wait for my downfall Every-night and day for the junction Won paro pe awon gbemi sokon I have notting to say just to lock up Yeh yeh yeh yeh oh Underrate nar (hun hun) Won lon san le just to link up Wo ni omo yen komo orin nko Won tenu bole oro mi lonso (huh) I see nobody to ginger me Nar only me dey face my thing Candy boi ati melody E go shock dem e go be like remedy Pass me the loud make i puff ham Na only him make me normal La baby pelu format Kato ri won toma duro ama suffer Small money, straight winning Chelsea If i no chop nar e go dey vex me When me self go pull up in my benz Make i be like buju bnxn yo yo Ole barawo When no money i dey para oh Make e no be like say mon koran ooh Emi na feyan fanda loju awon ota wa oh Ole barawo When no money i dey para oh Make e no be like say mon koran ooh Mo feyan fanda loju awon ota wa oh 247 me i dey online If i try to call dem go block my line Wan ma shenk me la ye mo ye time Trust no soul my brother no go fall Bad enemy won ma lenbe Toba gba onje won ma ba e jem be Won ma tun ni kole senpe 2019 dem Show me pepe (ahn ahn) That same year i was so jobless I started my song dem say am useless I got cold feeling when am broke-less I can never forget where we live ile duplex ahn Eda kan oma she fokotan For my street nobody show me love Woni sheruwa lon wa ni london When this thing go be my turn Wetin do you wey no do person Wonma jeko ye eh you go learn lesson Nar only money be my fantasy Alaye owo nikan lemi man tasi Me i dey lowkey kinle pawo Want to ball for club not to shawo Me Ahead Ahead ma de dawo With my likkle time puffing claro oh Get many things wey my eyes don see 2019 omo man got shit Only me and me kode si shi shi Mom dad gone and I can't fine me Got many things man have went through Life so hard but you don't know Live fast life but why slow-mo Got big dream so I can't slow oh So nar why money be my fantasy If no be money nigger don't call me Hustle 2 4 phone on dnd No real gee no one checked on me 2019 man i gat say this Have been steady singing melody Orin lonko dey want shame on me And more dies to my enemy eh Ole barawo When no money i dey para oh Make e no be like say mon koran ooh Mo feyan fanda loju awon ota wa oh yo Ole barawo When no money i dey para oh Make e no be like say mon koran ooh Mo feyan fanda loju awon ota wa oh yo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out