Lyrics

Each narrow cell in which we dwell, is a foul and dark latrine Ebi like everybody get am all together But some of we still dey figure this life thing out chale Chale, astress (umm) Yh rydee I come catch house and now I'm penning this The most painful be memories wey you no want reminisce How adey show you love and you now want to drop a diss How this ma life and you wan call it a wish Chale do you even know what this, mtche No go go full to the cemetery Ado ma thing momma commentary This never be momentary You no dey feel aa no be force lef ma mentions, leave me solitary Ago do ma thing till eternity (uh) Kɔbisa Jerry, it's a really long story, I was merry Now nothing's ever really funny, it's kinda scary How I became dependent, it's very very (Shun dey worry, shun dey worry, eh) Ɔtan no dier adɔɔso, ɔtan no dier adɔɔso Watch your own make I watch ma own Yh we know its a lonely road, we get heavy load Yet we no dey fold, until we hit that winning goal (Until we hit that winning goal) Ɔtan no dier adɔɔso, ɔtan no dier adɔɔso Watch your own make I watch ma own Yh we know its a lonely road, we get heavy load Yet we no dey fold until we hit that winning goal Mike! Shun dey talk sɛ me mmrɛ bedu Na we be kiddies wey we listen Gyedu for Adweso But now we grow, awan blow, me pɛ sɛ me tu Nti dedaada yi yenkɔdu? (eh?) Ma guy shun the bunch fronting Gyae wo ntoatoa and stay working Dem no dey bis about your dreams and your bunch talking Get on your grind you better stay hustling Road to dreams bi someway but it's better than doing nothing Soso stressing it's messing, the soso blessings you getting Ebi soso den soso dey do the susupon discussions Chale you rushing, drawing up conclusions No pressuring, you got this, chale no stressing Ɔtan no dier adɔɔso, ɔtan no dier adɔɔso Watch your own make I watch ma own Yh we know its a lonely road, we get heavy load Yet we no dey fold, until we hit that winning goal (Until we hit that winning goal) Ɔtan no dier adɔɔso, ɔtan no dier adɔɔso Watch your own make I watch ma own Yh we know its a lonely road, we get heavy load Yet we no dey fold until we hit that winning goal
Writer(s): Harold Ofori Akrofi-mantey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out