Music Video

Nonstop
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
DJ Infinity
DJ Infinity
Performer
Zottiebanks
Zottiebanks
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunshakin Oluwatobiloba John
Ogunshakin Oluwatobiloba John
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Africka
Africka
Producer
Dreysungz
Dreysungz
Producer

Lyrics

Dj Infinity on the wheel of steel Dj toh bad Let 'em know let them know Gbogbo oun toba wo ko tako e laye ma drop career e Enemies! Enemies! Enemies don dey gang up (Enemies, Enemies) yeh Enemies don dey gang up Dey wan me make i f*ck up Me i tell them to shutup I get God as my backup I've been giving dem nonstop I was brought up in Lagos Small boy that is famous (small boy that is famous) Enemies make dem f*ck off Sabi boy no dey whine me Shey you sef like to dey whine me? Cos I've been bad since the 90's And i get babes that are baddies Hm hmmm make we party Shey you no like to dey faaji Spending money like alhaji I be OG before an IG (Say) Wonle wonle ba, Wonle wonle ba Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja) Wonipe koroba, Wonipe koroba Enemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior) Wonle wonle ba, Wonle wonle ba Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja) Wonipe koroba, Wonipe koroba Enemies tell them, (Enemies tell them) Vibe till thy kingdom come orin mi longbo See as them dey sing my song Beere mi ni T-junction Me i no dey fear woman I no fit find money make i find woman Woman no get caliber So my bro get the kaluba Turn up the light let me finish this We dey ball for vicinity We no be 3 but we are trinity If i say am happy know say na molly I dey on guard but i just dey on lowkey Omo pastor to fa kpoli ninu poly Nobody is holy (nobody is holy) Wonle wonle ba, Wonle wonle ba Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja) Wonipe koroba, Wonipe koroba Enemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior) Wonle wonle ba, Wonle wonle ba Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja) Wonipe koroba, Wonipe koroba Enemies tell them au revior (Enemies tell them au revior) Enemies don dey gang up Me i tell them to shutup Vibe till thy kingdom come Beere mi ni T-junction Aye aye Aye eh aye Aye aye Ah yeh eh ah yeh Aye aye (aiye) Aye eh aye (aiye) Aye aye (aye aye) Aye eh aye (aiye aye)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out