Music Video

K3ndrick - Near (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
K3ndrick
K3ndrick
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kendrick Obindah Michael
Kendrick Obindah Michael
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
K3ndrick
K3ndrick
Producer

Lyrics

(Miracle remember where you're coming from) (You started with the lord) (And you will continue in the lord) Wetin I go give am wey go mean something? (Mean something) Throughout all my days He's been there watching (There watching) Since I was born naim he dey carry me (Everything we introduced to you people is the lord) (Did I take you to any babalawo?) Omo story of my life e be like cinema (Cinema) Plenty ups and downs still I'm getting far (getting far) Jesus just never gives up on me So I tell the people wey dey hear this song say o Omo leave am my life na testimony o (Omo leave am my life na testimony o) So I give am all the praise and all the glory o (So I give am all the praise and all the glory o) Omo leave am my life na testimony o (Omo leave am my life na testimony o) So I give am all the praise and all the glory o Ehen God wey dey answer prayer (Wey dey answer) him dey answer (Wey dey answer prayer) God wey always dey near (He is always) him dey always (He is always near) God wey dey answer prayer (Wey dey answer) him dey answer (Wey dey answer prayer) God wey always dey near (He is always) him dey always (He is always near) Through the nooks and the crannies Through the mountains and the valleys Oh you, you've been for me You decorate me like a garden oh you In times of heaviness you shoulder all my burdens Oh you, I no fit praise you enough Men can't comprehend your love I no fit to share all my stories (I just want to say o) I no fit to give man the glory (Oluwa oshey o) Jesus who never gives up on me So I tell the people wey dey hear this song say o Omo leave am, my life na testimony o (People are imagining) (When they see me they thought maybe) (I'm moving with that kind rich people) So I give am (that kind rich man) All the praise and all the glory o (you know that kind of thing) So I am all the praise and all the glory o (I say the only man that is involved is Jesus) Omo leave am my life na testimony o (Omo leave am my life na testimony o) So I give am all the praise and all the glory o Oooh God wey dey answer prayer (Wey dey answer) him dey answer (Wey dey answer prayer) God wey always dey near (He is always) him dey always (He is always near) God wey dey answer prayer (Wey dey answer) him dey answer (Wey dey answer prayer) God wey always dey near (He is always) him dey always (He is always near) For hearing and answering our prayers (Thank you) In Jesus mighty name we have prayed (Amen)
Writer(s): Kendrick Obindah Michael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out